• Exodus Chapter 13

    To Give Di Firsborn To Baba-God Festival Of Bread Wit No Yeast 3. So Moses tell di pipo sey, “Remember dis day wen una komot from Egypt, wen una komot from di house where una dey serve as slave, becos na wit strong hand Baba-God take carry una komot from dis place. Make una no chop any bread wey dem make wit yeast. 4. Na dis day una komot, for di month of Abib. 5. And e go be sey, wen Baba-God go carry una enta di land of Canaan, and di Hittites, plus di Amorites, di Hivites, plus di Jebusites wey he swear to una papa-papa-papa, to give una,…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope sey di Pidgin Bible don bless your life. Abeg give us 5-star review for Google Play Store. Your review go epp more pipo discover Baba-God Word.

⭐ Review Now