-
Hosea Chapter 10
Israel Sin and As Dem Take Carry Her As Prisoner
-
Hosea Chapter 11
I Call My Pikin From Egypt Baba-God Dey Sorry-for Israel 8. “Oh Ephraim, how I go take leave una? How I go take let una go, oh Israel? How I go take scata una like Admah, or scata una like Zebpoim? My heart dey feel pain inside me, and my heart dey sorry-for una. 9. No I no go vex seriously. I no go turn to scata Ephraim; becos I be Baba-God and I no be ordinary man. Na me be di Holy One wey dey live among una, and I no go come to scata una city. 10. Dem go follow Baba-God. He go halla like lion. And wen…