-
Amos Chapter 1
Judgement On Israel Neighbours
-
Amos Chapter 2
Judgement Against Moab, Judah Plus Israel Israel No Dey Greatful 9. But I scata di Amorites for dia front even though dem tall like cedar trees, con strong like oak trees. But I scata dia fruit wey dey for up and dia root wey dey for ground. 10. “I carry una komot from Egypt sef, and I lead una for forty years inside di desert, to give una di land of di Amorites. 11. I raise prophets among una sons, con separate some of una young guys to serve me specially [Nazirites*]. Abi no be so, pipo of Israel?” naso Baba-God dey ask. 12. “But una make di Nazirites dey…