• Habakkuk Chapter 1

    Habakkuk Complain Baba-God Ansa 5. “Look di nations, make you watch—and make you surprise well-well; becos I go do sometin for una days wey you no go believe, even if dem tell you. 6. I dey raise up di pipo of Babylon, those wicked pipo wey no dey rest. Dem dey march enta di whole earth to seize land wey no be dia own. 7. Dem be wicked pipo, and pipo dey fear dem; dem be law for demsef and dem dey do anytin wey dem like. 8. Dia horses fast pass leopards, con wicked pass di night wolves. Dia sojas dey come from far-far land; dia horse-riders go spread…

  • Habakkuk Chapter 2

    Baba-God Ansa Again Wahala For Di Chaldean 6. “Abi all of di pipo wey he gada no go whyne am wit yab and laff sey, ‘Wahala for di pesin wey dey gada property wey no belong to am, con make esef rich wit plenty moni wey he borrow—for how long?’ 7. Abi di pipo wey you dey owe no go stand up to collect hin moni back? Abi dem no go wake up to oppress you? Naso dem go rob you. 8. Becos you don tiff from many nations, di pipo wey remain go obtain you, becos you don shed di blood of men, you don scata lands and dabaru…