• Zechariah Chapter 9

    Prophecies Against Israel Enemies Ekron go be like di Jebusites. 9. But I go camp round my house [like guard], con protect am against armies wey wan come attack—plus those wey dey march upandan, and I dey watch well-well to make sure sey pipo wey dey oppress odas, no go takeover my pipo land again.        Di King Of Zion Wey Dey Show 10. Make una happy well-well, oh daughters of Zion! Make  una shout, daughters of Jerusalem! See una king dey come meet una, wit pure-heart and he dey save pesin, he humble and he dey ride donkey; he dey ride donkey pikin. 11. I go komot di horse-moto from…