-
Zechariah Chapter 11
Sheep Wey Be Point And Kill Thirty Silver Coins 10. Naso I carry my walking-stick wey I dey call Beauty, and I cut am into two, so dat I go break di agreement wey I make wit all di pipo [nations]. 11. So di agreement break dat day, and di ones wey dem dey oppress among di sheep—wey put dia eyes on me, con sabi sey na Baba-God word. 12. I con tell dem sey, “If e dey good to una, make una give me my pay, but if not, una fit keep am,” and dem count thirty pieces of silver as my pay. 13. Naso Baba-God tell me sey, “Throw…
-
Zechariah Chapter 12
Baba-God Go Save Jerusalem Cry-cry For Di Pesin Wey Dem Shuuk 10. I go pour di spirit of grace and prayer on di house of David plus di pipo wey dey live for Jerusalem. Dem go look me wey dem don shuuk, and dem go cry for am like pesin wey dey cry for hin only pikin, and dem go cry for am well-well—like pesin wey dey cry well-well for hin firstborn wey kpeme (die). 11. On dat day, di cry-cry for Jerusalem go plenty well-well, like di cry-cry of Hadad-rimmon for bottom-of-di-mountain wey dem dey call Megiddo. 12. Di land go cry, everi single family—on e own,…