-
Malachi Chapter 3
Day of Judgement Dey Come To Rob Baba-God 6. “Me, Baba-God, I no dey change, nahin make di sons of Jacob neva scata finish. 7. Even from di days of una papa-papa-papa, dem waka komot from my laws, and dem no gree follow my word. Make una come back to me, and I go come back to una,” naso Baba-God Almighty tok, “But una dey ask sey, ‘How we go take come back to you?’ 8. “Abi man fit rob Baba-God? But una don rob me. But una dey ask sey, ‘How we take dey rob you?’ “Una dey rob me wit una tithes plus offerings. 9. Una dey under…
-
Malachi Chapter 4
Di Ogbonge Day Of Baba-God