-
Mark Chapter 9
1. Jesus con tell dem sey, “I dey tell una di truth, some pipo wey dey stand for here no go kpeme until dem see di kingdom of Baba-God show wit pawa.” Di Trans-changing 2. Afta six days Jesus carry Peter, James and John follow-body, go on top of one high mountain, na only dem con dey for there. Naso he con trans-change for dia front. 3. Hin clothes start to dey shine white well-well like snow, e white pass if any-pesin for di world bleach dem to white. 4. Naso Elijah plus Moses just show-face for hin front—dem con dey tok wit Jesus. 5. Peter con tell Jesus sey,…
-
Mark Chapter 10
Divorce Di Small Small Pikin And Jesus 13. Pipo con dey carry small small pikin con meet Jesus so dat he go touch dem, but hin disciples con dey change-am-for dem. 14. Wen Jesus see wetin happun—he vex. He tell dem sey, “Allow di small small pikin come meet me, and no stop dem, Baba-God kingdom belong to pipo wey be like dis kain pikin. 15. I dey tell una di truth, any- pesin wey no gree receive Baba-God kingdom like small pikin—no go ever enta inside am.” 16. Naso he carry di small small pikin for hin hand, he lay hin hand for dia body, con bless dem. Di…