• Mark Chapter 7

    Spirit Wey Clean And Spirit Wey No-clean Di Faith Of Di Syrophoenician Woman 24. Jesus komot for dat side—con go around Tyre. He enta one house, and he no wan make any-pesin know; even as he try reach, pipo still know sey he dey around. 25. As she just hear sey Jesus dey around, one woman wey bad-spirit dey for her small daughter body—con kneel down for Jesus front. 26. Di   woman   na   Greek woman wey dem born for Syrian Phoenicia. She beg Jesus sey make he pursue di bad-spirit komot from her daughter body. 27. Jesus con tell her sey, “Make pesin pikin first chop belleful, e no dey…

  • Mark Chapter 8

    Jesus Feed Four Thousand Di Yeast Of Di Pharisees And Herod 14. Di disciples forget to carry bread, only one bread nahin dem fit carry as dem enta di boat. 15. Jesus con warn dem, “Make una dey careful, and make una watch out for di Pharisees and Herod yeast.” 16. Dem con dey follow demsef dey tok sey, “E be like sey na becos we no carry bread.” 17. Jesus notice wetin dem dey tok about, he con ask dem sey, “Why una dey tok sey una no carry bread? Una neva still see, abi una neva still understand? Naso una heart strong reach? 18. Abi una get eyes…