-
John Chapter 3
Jesus Teach Nicodemus John Di Baptist Words About Jesus 22. Afta dis, Jesus and hin disciples waka go di kontri-side for Judea, where dem stay small, con dey baptize pipo. 23. John sef dey baptize pipo for Aenon near—Salim, becos plenty water dey for there, and plenty pipo dey come baptize for there. 24. (Na before dem put John for prison.) 25. Argument con start between John disciples, and some Jews about ceremonial washing. 26. Dem come meet John, con ask am sey, “Teacher, di man wey bin dey wit you for di oda side of Jordan—di pesin wey you tok about—don dey baptize pipo, and everi-pesin dey go meet…
-
John Chapter 4
Jesus Follow Di Samaritan Woman Yarn Di Disciple Come Meet Jesus 27. Hin disciples just show, con surprise sey he dey tok wit di woman. But no-pesin fit ask am sey, “Wetin you want from her?” or, “Why you dey tok wit her?” 28. Naso di woman leave her container of water, con waka go back to town—dey tell pipo sey, 29. “Make una come see one man—wey tell me everitin wey I don do. Abi na di Christ be dis?” 30. Dem come from di town—con fyne am reach where he dey. 31. Naso hin disciples dey beg am, “Teacher, abeg chop sometin.” 32. But he tell dem sey,…