-
Acts Chapter 26
Paul Defend Hinsef For Agrippa Front Paul Preach To King Agrippa 12. “For one of dis journey, I dey go Damascus wit di authority of di chief priests wey send me. 13. Around afternoon, chai king, as I dey for road, I con see one light from heaven wey dey shine pass sun, di light dey shine round me and my padi. 14. All of us fall for ground, and naso I hear one voice wey tok sey, ‘Saul, Saul, why you dey show me pepper? E hard for you to kick sometin wey sharp’ 15. I con ask, ‘Who be you, Oga?’ Oga Jesus con ansa me, “ ‘Na…
-
Acts Chapter 27
Paul Follow Water Go Rome Di Strong-breeze 13. Wen one soft south breeze start to dey blow, dem tink sey dem don get wetin dem want; so dem pull di anchor, con dey move di boat along di shore of Crete. 14. E no too tey, di weather just sharply change, and one strong breeze—wey dem dey call “Northeast,” con dey blow come from di island to di big-river. 15. Di ship con enta di strong-breeze, and we no fit move against am, so we let di strong- breeze carry di ship dey go. 16. As we move di ship pass di safe side of one small island wey dem…