-
Acts Chapter 24
For Court Wit Felix
-
Acts Chapter 25
Paul For Court Wit Festus Festus Consult King Agrippa 13. Some days later, King of Agrippa and Bernice con reach Caesarea to pay homage to Festus. 14. Since dem go spend plenty days for there, Festus reason Paul mata wit di king. He tok sey: “E get one man wey dey for here, wey Felix leave as prisoner. 15. Wen I go Jerusalem, di chief priests plus senior-men of di Jews carry mata put for hin head—con tok sey make I condemn am. 16. “I tell dem sey no be Roman custom to condemn pesin wey dem neva judge hin case, and he don get chance to defend hinsef.” 17.…