-
Romans Chapter 14
Why You Dey Judge Your Broda?
-
Romans Chapter 15
Live To Make Odas Happy Paul Na Di Minister To World- pipo 14. Brodas, mesef get full mind about una, sey una burku wit beta tins, una brekete wit all knowledge, and una fit teach unasef. 15. But I don write una wit full mind—to show una some points, to remind una again, becos of di grace wey Baba-God give me, 16. to be messenger of Christ Jesus to world- pipo [Gentiles]—wey dey preach di good news of Baba-God, so dat Baba-God go fit accept world-pipo offering—wey di Holy Spirit don make holy . 17. So I get reason to show myself inside Christ Jesus about Baba-God mata. 18. But I no go…