-
1st Corinthians Chapter 2
Pawa Of Baba-God Wisdom From Di Spirit 6. So, we dey tok message of wisdom to mature mind, but no be di kain wisdom of dis world, or di rulers of dis world wey go soon turn to dust. 7. No, we dey yarn about di wisdom of di deep-matas of Baba-God. Wisdom wey dey coded, and wey Baba-God don keep down for us, so dat we go fit shine—even before he make di world; 8. wey no-pesin wey dey rule dis world know about. If to sey dem sabi am, dem for no hang di Oga of glory for cross. 9. As dem write sey: “No eye don see,…
-
1st Corinthians Chapter 3
About Di Scata-scata For Inside Church