-
1st Corinthians Chapter 12
Spiritual Gift One Body, Many Parts 12. Di body na one. Even though e get different parts; and even though all e parts plenty, dem form one body—naso e be sef wit Christ. 13. Na one Spirit baptize all of us join one body—whether Jews or Greeks, slave or free pesin—and we don drink enta di one Spirit. 14. No be one part of di body nahin be di whole body, but many parts. 15. If leg tok sey, “Becos I no be hand, I no be part of di body,” dat one no mean sey e no true-true be part of di body? 16. And if ear tok sey,…
-
1st Corinthians Chapter 13
Love