-
2nd Corinthians Chapter 8
Make Una Give Wit Open- heart Dem Send Titus Go Corinth 16. I tank Baba-God, wey put di same serious care wey I get for una—inside Titus heart. 17. No be sey Titus only hear us wen we beg am, but hin blood dey hot more-more, as he dey come meet una wit hin own free mind. 18. And we dey send anoda broda follow Titus, na pesin wey dem dey cut-cap for, for all di churches, becos of hin work for di good news. 19. And no be only dat, but di churches choose am make he follow us carry di offering go Jerusalem—dis awa service na to honour…
-
2nd Corinthians Chapter 9
Giving Wit Open Heart