-
Galatians Chapter 5
Freedom Wey Dey For Inside Christ Life By Di Spirit 16. So I sey, waka inside di Spirit, and you no go do di bad tin wey your body dey scratch you to do. 17. Di bad tins wey your body dey scratch you to do—dey against di Spirit, and di Spirit no like those tins. Dem no dey gree for demsef, sote you no go fit do di beta tin wey you wan do. 18. But if na di Spirit dey lead you, you no dey under di Law of Moses. 19. Di tins wey di body like to do, no dey hide, and dem be: to climb pesin…
-
Galatians Chapter 6
Do Good To Everi-pesin No Be Circumcision, But Na New Pesin 11. See di big-big writing wey I take dey write to una wit my own hand! 12. All those pipo wey wan show demsef as beta pipo for dia body—dey try to use gragra make una circumcise. So dat dem go fit escape make pipo no show dem pepper becos of di cross of Christ. 13. Even those pipo wey don circumcise no dey gree obey di law, but dem wan make una circumcise, so dat dem go fit make-mouth wit una circumcision. 14. But Baba-God forbid make I make-mouth—except wit di cross of awa Oga Jesus Christ, tru…