• 1st Timothy Chapter 6

    To Love Moni 3. If any-pesin teach anoda tin, and e no follow di full message of awa Oga Jesus Christ, and di message wey dey based-on goodness, 4. dat pesin dey feel-big, and he be olodo, and e like to dey kwanta, and a rgue about yarnings—wey dey cos jealousy, biff, bad-mouth, and monitoring spirit, 5. yeye kwanta among men wey wey dia mind don bend, and pipo wey don fashi di truth. Dem believe sey Baba-God mata na office to dey scam pipo. No follow dis kain pipo. 6. To chop belleful wit clean-heart na big gain. 7. We no carry anytin come dis world, and we no…