-
2nd Timothy Chapter 1
Abeg Make Una Dey Faithful 3. I tank Baba-God for you—di God wey I dey serve wit pure mind, just as my ancestors serve am, sey I dey always remember you for my prayer, both night and day, 4. as I dey remember your tears, I really wan see you, so dat belle go sweet me well-well. 5. Wen I remember di true faith wey dey inside you, wey first dey inside your grand-mama—Lois, and your mama Eunice, I believe sey di faith still dey inside you. 6. So I dey remind you to ginger di gift of Baba-God wey dey inside you, wen I lay hands on you. 7.…
-
2nd Timothy Chapter 2
Di Christian Fight Be Beta Example 14. Always remind dem of dis tins. Warn dem for Baba-God front, make dem no dey quarrel about mata wey dem no go gain anytin from, and wey go only dabaru those pipo wey dey listen to dem. 15. Try your best to show yoursef to Baba-God—as pesin wey don confam, worker wey no need to dey shame, and wey sabi teach di words of truth. 16. Komot your mouth from evil tok and miss-yarn, wey dey make pesin do evil more-more. 17. Those kain tok dey spread like wound wey no wan gree heal. Among dem na Hymenaeus and Philetus. 18. Dem don…