-
Revelation Chapter 11
Di Two Witnesses Di Seventh Trumpet 15. Di seventh angel blow hin trumpet, and loud voices con dey halla inside heaven wey tok sey: “And now, di kingdoms of di world don turn to kingdoms of awa Oga and hin Christ, and he go reign for ever and ever.” 16. And di twenty-four senior-men wey sidon for dia king-chair for Baba-God front, fall on dia face for ground, con dey worship Baba-God. 17. Dem con dey tok sey: “We give you tanks Oga Kpatakpata, na you be di Pesin wey dey, and wey don dey, now you don show your ogbonge pawa, and you don start to dey reign. 18.…
-
Revelation Chapter 12
Di Woman Plus Di Dragon