-
Revelation Chapter 13
Beast [wild animal] Wey Komot From Di Water Di Beast [wild animal] Wey Come Out From Di Earth 11. I con see anoda beast [wild animal] wey dey come out from di earth. E get two horn like lamb, but e con dey tok like dragon. 12. He use all di pawa wey di first beast [wild animal] give am to use for am, and he con make all di pipo wey dey stay for earth worship di first beast [wild animal] wey get wound wey don heal. 13. And e perform ogbonge miracles, sote e even make faya come down from heaven to earth—make men see. 14. Becos of…
-
Revelation Chapter 14
Di Lamb and Di 144,000 Di Three Angels 6. Naso I see anoda angel dey fly for sky, and he carry Baba-God everlasting word—to tell di pipo wey dey stay for earth—to everi nation, tribe, language plus pipo. 7. He con tok wit loud voice sey, “Fear Baba-God, and make una give am glory, becos di hour of hin judgement don show. Worship am wey make di heavens and di earth, di big-river plus di water wey dey flow.” 8. Anoda angel wey follow am, con tok sey, “Babylon don fall, e don fall, dat ogbonge city, becos she make all di nations drink inside di konk highness of her…