• Genesis Chapter 18

    Di Promise of Baby-boy Abraham Beg For Sodom 16. So di men get up from there, con face Sodom: and Abraham escort dem. 17. Naso Baba-God tok sey, “Abi I fit hide anytin wey I  wan do from Abraham, 18. as I don see sey Abraham go surely turn to ogbonge nation, and all di nations of di earth go get blessings wit am? 19. I don choose am, to teach hin full house and hin pikin  afta am, so dat dem go keep di way of Baba-God—to do di right tins and justice, so dat Baba-God go give Abraham—di tin wey he don promise am.” 20. And Baba-God tok…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now