• Genesis Chapter 19

    Baba-God Scata Sodom plus Gomorrah Sex Inside Family 30. So Lot komot from Zoar, con stay for di mountains, and hin two daughters dey wit am, becos he fear to stay for Zoar, so him and hin two daughters stay for inside rock. 31. So di first daughter con tell di junior one sey, “Awa papa don old, and no man dey here to marry us so dat  we go fit get pikin. 32. Come make we give awa papa ogogoro, and we go sleep wit am, so dat we go fit save di blood of awa papa.” 33. And dem make dia papa drink ogogoro dat night, so di…

Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.

⭐ Rate Pidgin Bible

We hope say di Pidgin Bible don bless your life.

Abeg give us a 5-Star Review for Google Play Store. Your review go help more people discover Baba-God Word.

⭐ Review Now