• Genesis Chapter 21

    Dem Born Isaac Dem pursue Hagar Plus Ishmael Komot 8. Di pikin con dey grow and he stop to dey suck breast. So Abraham throw big party—di same day wen Isaac stop to dey suck breast. 9. Sarah con see Hagar pikin—di Egyptian wey she born for Abraham—he dey laff her. 10. So Sarah tell Abraham sey, “See I wan make you pursue Hagar and her pikin komot, becos di pikin of di slave girl no go fit share property wit my pikin—Isaac.” 11. And di tin pain Abraham becos of hin son. 12. Baba-God con tell Abraham sey, “No let di mata pain you becos of your pikin and becos…

  • Genesis Chapter 22

    Baba-God Test Abraham Nahor Family 20. And e con happun afta dis tins, sey dem tell Abraham, “Milcah don born pikin for your broda—Nahor. 21. Huz—hin first born, and Buz—hin broda, plus Kemuel—di papa of Aram. 22. Plus Chesed, and Hazo, plus Phildash, and Jidlaph, plus Bethuel. 23. And Bethuel con born Rebekah: Na eight pikin Milcha born for Nahor—Abraham broda. 24. Plus hin side-chick wey her name na: Reumah. She born Tebah plus Gaham, and Thahash, and Maachan.

⭐ Abi you dey enjoy di Pidgin Bible?

If dis app dey bless you, abeg rate us con write small review for Google Play. Your support dey epp more pipo discover Baba-God Word.

★★★★★
Share Pidgin Bible App
×

Support di Pidgin Bible ❤️

Help us print 10,000 copies of di Bible to spread Baba-God word more, for language wey di pipo fit understand. No amount dey too small or big. God bless you as you give.