-
Hosea Chapter 2
Baba-God Punish Hin Pipo Wey No Wan Gree For Am Baba-God Dey Sorry-for Israel 14. So I go drag her come back again like magnet, I go carry her enta di desert, con sofri follow her tok. 15. I go give her back her grape-farms for there, con turn bottom-of-di-mountain wey dem dey call Achor—to gates of hope. She go sing for there, as she bin dey sing before-before wen she small, just like di days wen she komot from Egypt. 16. Baba-God tok sey, “On dat day, you go call me, ‘My husband,’ and you no go call me, ‘My Oga,’ again. 17. Becos I go komot di name…
-
Hosea Chapter 3
Israel Go Go Back To Baba-God