• Hosea Chapter 14

    Message For Dem To Repent Di Promise of Baba-God Blessing 4. I go heal dem as dem turn komot from me; I go love dem wit free mind, becos my vex don turn komot from dem. 5. I go be like dews to Israel; he go grow like lily flower; hin root go grow enta ground well-well like di cedar trees of Lebanon; 6. Hin branches go spread out; he go fine like di olive trees, and he go dey scent like di cedars of Babylon. 7. My pipo go live under e shade again, and dem go grow like corn, con grow like grape-farm. And dia scent go be…

  • Joel Chapter 1

    Locusts Don Take-over Cry For Di Land 13. Make una wear sackcloth, chai priests, and make una dey cry, una wey dey serve for di altar. Make una come, spend di night wit sackcloth, una wey dey serve for Baba-God front, becos pipo don stop to dey bring seed offering plus drink offering come Baba-God house. 14. Make una declear holy fast; make una do holy meeting. Call di senior-men plus all di pipo wey dey stay for di land—make dem come Baba-God house. And make una cry to Baba-God. 15. Las-las, di day of Baba-God go soon come, di day wen Baba-God Almighty go bring scata-scata. 16. Abi food…