-
Amos Chapter 7
Locust, Faya, Plus Plumline Amos Plus Amaziah 10. Den Amaziah wey be di priest of Bethel send message to Jeroboam wey be di king of Israel, sey: “Amos don plan bad tins against you, for inside Israel. Di land no fit hold all hin yarnings; 11. Becos na wetin Amos dey tok be dis: “Jeroboam go die by sword, and Israel go surely enta foreign land, komot from dia native land.’ ” 12. Amaziah con tell Amos sey, “Komot from here you dis prophet! Dey go back to di land of Judah, and do your business as prophet for there. 13. No prophesy again for Bethel, becos na di king…
-
Amos Chapter 8
Di Basket of Ripe Fruits