• Jonah Chapter 1

           Jonah Run From Baba-God Bad Weather For Water 4. Naso Baba-God con send one heavy-breeze to di big-river, and one kain strong-breeze con start, sote e con be like sey di ship go break to pieces. 5. All di sailors con dey fear, and all of dem con dey cry to dia own god. Dem throway di market wey dem carry—enta inside water so dat di ship no go get weight. But Jonah go stay for under-under of di ship side.  Na for there he lie down, con sleep go. 6. Di captain go meet am, con tok sey, “How you go dey sleep? Stand up make you call your…