-
Micah Chapter 3
Wicked Rulers Plus Prophets
-
Micah Chapter 4
Di Mountain Of Baba-God House Baba-God Go Bring Back Zion 6. Baba-God tok sey, “On dat day, I go gada di pipo wey no fit waka again; I go gada di pipo wey run go foreign land, and those pipo wey I don suffer. 7. And I go make di pipo wey no fit waka—survive, con turn those wey dey waka upandan di nations—to strong nation. Naso Baba-God go rule dem for Mountain Zion from dat day and forever. 8. And you, oh Jerusalem—wey be di tall-house for watching di pipo, oh strong-house of di pipo of Zion, di former strong kingdom go rise again. Di kingdom go come to…