• Zephaniah Chapter 2

    Call To Repent Judgement On Di Philistines 4. Pipo go run komot from Gaza, and Ashkelon go scata kpatakpata. Dem go empty Ashod for korokoro afta-noon, and dem go komot Ekron from e root. 5. Wahala for una wey dey live near water-side, kai Kerethite pipo; Baba-God word dey against una. Oh Canaan, di land of di Philistines—I go scata you, and no pesin go remain. 6. Naso di water-side go be place for shepherds and sheep-house. 7. Di water-side go belong to di remaining pipo of di house of Judah; na for there dem go see green-land for dia sheep plus goats. Dem go lie down for evening for…

  • Zephaniah Chapter 3

           Judgement Against Jerusalem To Make Di Nations Pure 9. I go give my pipo pure words from dia lips, so dat all of dem go call Baba-God name, to serve am wit one mind. 10. From far-far pass di rivers of Ethiopia my worshippers, even pipo wey scata for everi where go bring offering for me. 11. Shame no go catch una dat day for everi wrong tin wey una don do against me, becos I go komot those pipo from di city—wey dey happy as dem dey feel-big. Pipo wey dey do anyhow no go ever dey for my holy mountain again. 12. But I go leave di…