-
Zechariah Chapter 3
Clean Clothes For Joshua Wey Be Di High Priest Di Branch Wey Dey Come 5. I con tok sey, “Put clean priest-cap for hin head.” So dem put clean priest-cap for hin head, con wear clothes for hin body—as Baba-God angel stand for there. 6. Naso Baba-God angel follow Joshua tok seriously, sey: 7. “Dis na wetin Baba-God Almighty tok: ‘If you go waka for my way, con keep my laws, den you go rule my house, con dey in charge of my yards; and I go give you place among those wey dey stand for here. 8. ‘Listen, oh Joshua di high priest, you plus your padis wey dey…
-
Zechariah Chapter 4
Di Vision of Di Gold Lampstand Di Two Olive Trees 11. Den I ask di angel, “Wetin be dis two olive trees wey dey for di right side plus di left side of di lampstand?” 12. I ask am again, “Wetin be dis two olive branches wey dey di side of di two gold pipes—wey dey pour out golden ororo?” 13. So he ansa me sey, “So you no sabi wetin dis tins be?” I con tok sey, “No my oga.” 14. So he tok sey, “Na dis be di two pipo wit anointing to serve di Oga of all di earth [Joshua wey be di high priest plus Zerubbabel wey be…