-
Matthew Chapter 13
Parable Of Di Farmer
-
Matthew Chapter 14
Dem Cut John Di Baptist Head Komot Jesus Feed Five Thousand Pipo 13. Wen Jesus hear wetin happun, he use boat komot, con go one coded place where only am dey. As di plenty pipo hear sey Jesus don komot, dem use leg follow am from di cities. 14. Wen Jesus land, con see as pipo plenty reach, he sorry-for dem, he heal dia sickness. 15. As evening start to reach, hin disciples come meet am—con ask am sey, “Dis place far well-well and night don dey reach, discharge di plenty pipo go inside di villages so dat dem go buy food to chop.” 16. Jesus con tok sey, “Dem…