• Matthew Chapter 21

    Jesus Enta Like King Jesus, For Inside Di Worship-place 12. Jesus enta di worship-place con pursue everi-pesin wey dey buy and sell for there. He throway di table of di pipo wey dey change moni, and di benches of pipo wey dey sell dove. 13. He con tell dem sey, “Dem write am sey, ‘Dem go call my house di house of prayers, but una don turn am to joint for robbers.’ ” 14. Blind pipo, plus pipo wey no fit waka, come meet am for inside di worship-place and he heal dem. 15. But wen di chief priests plus di teachers of di law see di ogbonge tins wey…

  • Matthew Chapter 22

    Di Parable Of Di Wedding Party To Dey Pay Tax To Caesar 15. Di Pharisees con go dey plan how dem go take catch am wit hin words. 16. Dem send dia disciples and di Herodian go meet am. Dem con tok sey, “Teacher, we know sey you be man wey pipo dey respect, and you dey teach Baba-God way based-on di truth. Men no fit whyne you becos you no wan know who dem be sef. 17. Tell us, how you take reason dis mata? E dey right to pay tax to Caesar or not?” 18. Jesus wey don already see dia evil mind, con tok sey, “See fake-pipo,…