-
Matthew Chapter 19
Divorce Jesus And Di Small Pikin 13. Dem carry small small pikin come meet Jesus make he lay hin hands on dem, con pray for dem. But di disciples change-am-for di pipo wey carry di small pikin come. 14. Jesus con tok sey, “Make di small small pikin come meet me, and make una no block dem from di kingdom, pipo like dem nahin get di kingdom of heaven.” 15. Wen he don lay hin hands on dem con bless dem, naso he waka komot from dat side. Di Young Man Wey Get-moni 16. Naso one man come meet Jesus, con ask am sey, “Teacher, which good tin I must…
-
Matthew Chapter 20
Di Parable Of Di Workers And Di Grape-farm Jesus Predict Hin Death Again 17. Now, as Jesus dey go Jerusalem, he carry di twelve disciples go one corner con tell dem sey, 18. “We dey go Jerusalem, and pesin go betray Man-pikin to di chief priests and di teachers of di law. Dem go condemn am to death, 19. and dem go carry am give world-pipo make dem yab am, flog am, con hang am for cross. He go raise up back to life on di third day!” Wetin Pesin Mama Dey Ask For 20. Zebedee wife come meet Jesus wit her pikin, she kneel down for hin front con…