-
Mark Chapter 3
Plenty Pipo Follow Jesus 7. Jesus komot wit hin disciples go di river, naso plenty pipo from Galilee follow dem. 8. Gist about Jesus con spread, and plenty pipo come meet am from Judea, Jerusalem, Idumea and from di areas across di Jordan, and around Tyre and Sidon. 9. As pipo plenty well- well, he tell hin disciples make dem arrange one small boat for am, so dat pipo no go too gada am. 10. He don heal plenty pipo, and pipo wey dey sick still dey push go front just to touch am. 11. Any time wey evil spirit see am, dem go fall down for ground dey halla,…
-
Mark Chapter 4
Di Parable Of Di Farmer Lamp Wey Dey For E Stand 21. He con tell dem sey, “Who go light lamp, con put am under bowl, or under bed? Instead, dem go put am for e stand. 22. Notin wey dem hide wey no go show come out, and anytin wey dem keep for secret—go show come out for light. 23. Any-pesin wey get ears to hear, make e hear.” 24. He con tok sey, “Dey reason wetin you dey hear. Di more you dey listen, di more you go dey understand—and you go understand even more. 25. Any-pesin wey get—go get more, any-pesin wey no get shi- shi—dem go…