• Mark Chapter 5

    As He Take Heal Di Man Wey Get Bad-spirit Di Girl Wey Die Plus Di Woman Wey Dey Sick 21. As Jesus use boat cross go di oda side of di river again, plenty pipo gada round am as he dey near di river. 22. Naso one of di rulers for di worship-place wey dem dey call Jairus come there. As he see Jesus, he kneel down, 23. con dey beg Jesus well- well, “My small daughter wan die. Abeg come lay your hand on her, so dat she go dey alright and make she dey alive.” 24. Naso Jesus follow am go. Plenty pipo dey follow am, and dey…

  • Mark Chapter 6

    Prophet Wey Dem No Gree Respect Jesus Send Di Twelve Disciples Go Out 7. He call di twelve disciples, con send dem out, two by two, and he give dem pawa to control evil spirit. 8. Na wetin he tell dem to do be dis: “Make una no carry anytin as una dey travel except staff—no bread, no bag, and no moni for your belt. 9. Wear sandals but no carry extra cloth. 10. Wen una enta any house, make una stay for there until una wan komot for dat town. 11. And if dem no welcome una for anywhere or listen to una, dust your leg as you dey…