• Luke Chapter 1

    Intro Dem Predict As Dem Go Take Born John Di Baptist 5. For Herod time, wey be king of Judea, e get one priest wey dem dey call Zechariah, he be member of di priest-line of Abia; hin wife Elizabeth sef na from di daughters of Aaron. 6. Di two of dem dey live straight life for Baba-God eyes, dem dey keep all Baba-God commandment and dia life no get any error. 7. But dem neva get pikin becos Elizabeth no fit born pikin; and di two of dem don dey old. 8. One day, wen Zechariah group dey on duty, and he con dey serve as priest for Baba-God…

  • Luke Chapter 2

    As Dem Take Born Jesus Di Shepherd And Di Angels 8. Some shepherds dey for di field for dat same kontri—dey watch dia animals for night. 9. Naso Baba-God angels show-face to dem, and Baba-God levels con dey shine around dem, so fear con catch dem. 10. But di angel tell dem sey, “Make una no dey fear. Na good news wey go make body sweet all di pipo—nahin I carry come. 11. Today for di town of David; dem don born pikin wey go save una; nahin be Christ di Oga. 12. And dis go be sign for una: Una go see one pikin wey dem wrap am tight…