-
Luke Chapter 3
John Di Baptist Prepare Di Way Di Baptism, And Di Family-tree Of Jesus 21. As all di pipo dey baptize, Jesus sef come baptize. And as he dey pray, heaven open, 22. and di Holy Spirit come down on top Jesus fisikally like dove. One voice con halla from heaven: “You be my pikin wey I love; my belle dey sweet me for you.” 23. Jesus na thirty years wen he start hin work for Baba-God. Pipo know am as Joseph pikin, Joseph wey be di son of Heli— 24. Heli na di son of Matthat, wey be di son of Levi, Levi na di son of Melki, Melki na…
-
Luke Chapter 4
Devil Tempt Jesus Dem Bone Jesus For Nazareth 14. Jesus come back to Galilee wit di pawa of di Spirit, and gist about am con dey spread for di whole kontri-side. 15. He teach inside di worship-place and di pipo cut-cap for am. 16. He go Nazareth where he grow up, and on di Sabbath day, he go di worship-place—as he dey always do. And he stand up con read. 17. Dem give am di book of prophet Isaiah. As he open am, he just see one place wey dem write sey: 18. “Baba-God Spirit dey wit me, becos he don anoint me to preach good news to poor pipo.…