• Luke Chapter 5

    As Jesus Take Call Di First Disciples Di Man Wey Get Leprosy 12. E happun as Jesus dey for one town, naso one man wey get leprosy just show. As he see Jesus, he kneel down face ground dey beg Jesus, “Oga, if you wish, biko heal me.” 13. Jesus use hin hand touch di man, con tok sey, “I wan heal you. Oya make your body heal!” Naso di leprosy just komot for hin body. 14. Jesus con tell am sey, “No gist any-pesin, but go show yoursef to di priest, con give di sacrifice for your cleaning—wey Moses tok sey make una give—as testimoni to dem.” 15. But…

  • Luke Chapter 6

    Oga Of Di Sabbath Di Twelve Disciple 12. One of those days, Jesus komot go di mountain go pray, and he spend di night dey pray to Baba-God. 13. Wen morning reach, he call hin disciples near body, con choose twelve of dem—wey he select as apostle. Na dia names be dis: 14. Simon (wey he call Peter), hin broda Andrew, James, John, Philip, Bartholomew, 15. Matthew, Thomas, James wey be son of Alphaeus, Simon wey dem dey call over-sabi, 16. Judas son of James, and Judas Iscariot, wey betray am. Blessings Plus Curses 17. And he come down wit dem, con stand for one place wey level. Plenty of…