• Luke Chapter 7

    Di Faith Of Di Officer Jesus Raise One Widow Pikin Back To Life 11. E no too tey, Jesus komot go one town wey dem dey call Nain, and hin disciples plus plenty plenty pipo follow am. 12. As he con dey reach di gate of di town, some pipo dey carry one deadbody—na di only son of hin mama, and she be widow. And plenty plenty pipo for di town dey wit her. 13. Wen Jesus see her, he sorry-for her, he con tok sey, “No dey cry.” 14. Naso he go touch di coffin, and those pipo wey dey carry di coffin—stand for one place. He con tok…

  • Luke Chapter 8

    Di Parable Of Di Farmer Di Lamp For E Stand 16. “No-pesin go light candle, con cover am wit container, or put am under bed. Instead, he go put am for e stand, so dat those pipo wey enta—go see di light. 17. E no get wetin dem hide- wey no go come out, and notin wey dey coded—wey pipo no go know, or wey no go come out. 18. So make you dey use jeje reason how you dey listen. Any-pesin wey hear my word—go understand more, but those pipo wey no hear my word, even di small tin wey dem tink sey dem know—go komot from dem.” Jesus…