• Luke Chapter 9

    Jesus Send Di Twelve Disciples Komot Jesus Feed Five Thousand Pipo 10. Wen di disciples come back, dem gist Jesus wetin dem don do. He con carry dem follow-body go one town wey dem dey call Bethsaida, 11. but di plenty-pipo hear about am, naso dem follow am. He welcome dem, he tok wit dem about Baba-God kingdom, con heal those pipo wey dey sick. 12. Wen evening don dey reach, di twelve disciples come meet am—con tok sey, “Send di plenty-pipo komot—make dem go di villages wey dey around, and di kontri-side—to fyne food, and place for dem to sleep, becos dis place far well-well.” 13. He ansa dem,…

  • Luke Chapter 10

    Jesus Send Di Seventy-two Komot Jesus Prayer Of Tanks-giving 21. Dat time, Jesus happy inside di Spirit, con tok sey, “I praise you, Papa, Oga of heaven plus earth, becos you don hide dis tins from wise pipo, and from pipo wey go school, con carry am show small small pikin. Yes, Papa, dis one good for your eyes. 22. “My Papa don put everi- everi for my hand, and no-pesin know who di Son be, except di Fada, and no-pesin know who di Papa be except di Son, and those pipo wey di Son choose to show to am.” 23. Wen dem dey alone, he con tell hin disciples,…