• Luke Chapter 13

    Repent Or Kpeme Di Cripple Woman Heal On Sabbath 10. On Sabbath day, Jesus dey teach for inside one of di worship-place, 11. And one woman wey bad-spirit don turn to cripple for eighteen year, dey for there. Her body don bend, and she no fit straight her body at all. 12. Wen Jesus see her, he call her come front, con tell her sey, “Woman you don free from your sickness.” 13. Naso he touch her body, and kia-kia, she straight her body. She con start to dey praise Baba-God. 14. Di ruler of di worship-place con dey vex becos Jesus don heal pesin on Sabbath day, so dem…

  • Luke Chapter 14

    Jesus For One Pharisee House Di Parable Of Di Big Party 15. Wen one of those pipo wey dey for table wit am—hear am, he con tell Jesus sey, “Blessings for di man wey dey chop for di party for Baba-God kingdom.” 16. Naso Jesus ansa am sey: “E get one man wey dey arrange one big party, he con invite plenty pipo. 17. Wen time don reach for di party, he send hin servant make dem go tell di pipo wey he invite sey, ‘Come, everitin don ready.’ 18. “But dem start to dey give excuse. Di first one tok sey, ‘I just buy one land, and I wan…