-
Luke Chapter 15
Di Parable Of Di Sheep Wey Lost Di Parable Of Di Coin Wey Lost 8. “Or if to sey one woman get ten silver coins, and she con lost one. Abi she no go light lamp, sweep di house, con fyne everi- where well-well until she see am? 9. And wen she see am, she go call her padi and neighbours togeda, con tok sey, ‘Celebrate wit me; I don see my coin wey lose before.’ 10. I dey tell una sey naso celebration sef go dey for front of Baba-God angels for one sinner wey repent.” Di Parable Of Di Pikin Wey Lost 11. Jesus kontinu: “E get one…
-
Luke Chapter 16
Di Parable Of Di Mago- mago Manager More Teachings 16. “Dem tok about di law and di message of di prophets until John. Since dat time, dem dey preach di good news of Baba-God kingdom, and everi-pesin wan get am by all means. 17. E easy pass make heaven and earth pass go, dan for di smallest writing to komot from di law. 18. For example: “Any-pesin wey pursue hin wife komot, con marry anoda woman, don commit adultery, and any-pesin wey marry woman wey don komot from husband house—don commit adultery. Di Bigman Plus Lazarus 19. “E get one bigman wey dress up wit purple and designer cloth, and…