• Luke Chapter 19

    Zacchaeus Di Tax  Collector Di Parable Of Di Ten Minas 11. As dem dey listen to am, he con tell dem one parable, becos he dey near Jerusalem and di pipo tink sey Baba-God kingdom go show-face at once. 12. Naso he tok sey: “One prince travel go one kingdom wey far well-well, so dat dem go crown am as king for there, and he go come back. 13. So he call ten of hin servants, con share ten minas among dem. He tell dem sey, ‘Use dis moni take hustle until I come back.’ 14. “But hin followers hate am, dem send message go meet am sey, ‘We no…

  • Luke Chapter 20

    Dem Ask Jesus About Hin Pawa Di Parable Of Di Tenants 9. He still tell di pipo dis parable: “One man plant grape- farm, he rent am give some farmers, con travel go far-far. 10. Wen harvest time reach, he send hin servant go meet di tenants, to collect hin share of di harvest. But di tenants beat di servant, con tok sey make he dey go wit notin. 11. He send anoda servant, but dem beat dat one sef, dem do am anyhow, con tok sey make he dey go wit notin. 12. He still send di third servant, and dem wound am, con pursue am komot. 13. “Naso…