• John Chapter 9

    Jesus Heal One Man Wey Dem Born Blind Di Pharisees Torchlight Di Healing 13. Naso dem carry di man wey bin blind go meet di Pharisees. 14. Di day wey Jesus use mud take open di man eyes—na Sabbath day. 15. So di Pharisee sef ask am as Jesus take open hin eyes. Di man ansa dem sey, “He put clay for my eyes, so I go wash myself, and I con start to dey see.” 16. Some of di Pharisees con tok sey, “Dis man no be from Baba-God, he no dey keep di Sabbath.” But odas ask sey, “How sinner go fit do dis kain miracles?” So dem…

  • John Chapter 10

    Jesus Na Di Good Shepherd Di Jews No Gree Believe 22. Di Festival of di Dedication con reach for Jerusalem. Na cold-season, 23. and Jesus dey around di worship-place, he dey waka for Solomon Veranda. 24. Di Jews gada round am, con tok sey, “How long you go dey make us wait? If na you be di Christ, tell us straight.” 25. Naso Jesus ansa dem, “I don tell una but una no gree believe. Di miracles wey I dey do wit my Papa name don show everitin, 26. but una no gree believe me becos una no be my sheep. 27. My sheep dey hear my voice; I know…