• John Chapter 13

    Jesus Wash Hin Disciples Legs Jesus Predict As Dem Go Betray Am 18. “I no dey follow all of una tok; I know those pipo wey I don choose. But dis na to confam wetin dem write for di Holy-books: ‘Pesin wey share bread wit me don turn against me.’ 19. “I dey tell una now—before e go happun, so dat wen e happun, una go believe sey na me be di Saviour. 20. I dey tell una di truth, any-pesin wey accept pesin wey I send—don accept me; and any- pesin wey accept me—don accept di pesin wey send me. 21. Afta Jesus tok finish, hin spirit con dey…

  • John Chapter 14

    Jesus Comfort Hin Disciples Jesus Na Di Way To Di Fada 5. Thomas con tell Jesus sey, “Oga, we no know where you dey go, so how we fit know di road?” 6. So Jesus ansa, “Na me be di way, di truth plus life. No- pesin fit come meet di Fada unless na tru me. 7. If to sey una really know me, una for know my Papa sef. From now on, una don know Am, and una don see Am.” 8. Philip con tok sey, “Oga, show us di Fada and dat one go dey enuff for us.” 9. Naso Jesus ansa: “Philip, you no know me, even…