• John Chapter 15

    Di Tree And Di Branches 16. Una no choose me, but na me choose una, con select una to go produce fruit—fruit wey go last forever, so dat di Fada go give you anytin wey you ask for, in my name. 17. Dis na my command: Love each oda. Di World Hate Di Disciples 18. “If di world no like you, get am for mind sey dem don first hate me. 19. If you belong to di world, di world go love you as e own. As e be so, una no belong to di world, but I don choose una komot from di world. Na wetin make di world…

  • John Chapter 16

    Di Disciples Worry-worry—Go Turn To Happiness 17. Some of di disciples dey tok wit demsef, “Wetin he mean wen he tok sey, ‘Small time una no go see me again, and small time una go see me again,’ and ‘becos I dey go meet di Fada’?” 18. Dem kontinu to ask, “Wetin he mean by, ‘small time’? We no understand wetin he dey tok.” 19. Jesus see sey dem wan ask am sometin about di mata, so he tell dem sey, “Una dey ask unasef wetin I mean wen I tok sey, ‘Small time una no go see me again, and e no go tey, una go see me again’?…