• John Chapter 19

    Dem Sentence Jesus To Death As Dem Take Nail Jesus For Cross So di sojas carry Jesus komot. 17. Jesus carry hin own cross go one place wey dem dey call Skull (wey mean Golgotha for Aramaic). 18. Na for here dem nail am for cross. He and two odas—one for left and one for right, and Jesus for di middle. 19. Pilate prepare one notice wey dem tie for di cross: JESUS OF NAZARETH, DI KING OF DI JEWS. 20. Plenty of di Jews read dis sign, becos di place wey dem nail Jesus for cross, dey near di city and dem write di sign wit Aramaic, Latin and…

  • John Chapter 20

    Empty Grave Jesus Show-face To Mary Magdalene 10. Naso di disciples con go back to dia house, 11. but Mary stand for near di grave, she dey cry; as she dey cry, she bend-con look inside di grave. 12. Naso she see two angels wey wear white, dem sidon for where Jesus body bin dey before, one for hin head side, and di oda one for hin leg side. 13. Dem ask her, “Madam why you dey cry?” She ansa dem sey, “Dem don carry my Oga komot, and I no know where dem go put am.” 14. Naso she look back, con see Jesus dey stand for there, but…