• Acts Chapter 2

    Di Holy Spirit Show For Pentecost Peter Follow Di Plenty-pipo Yarn 14. So Peter stand up wit di oda eleven disciples, he raise hin voice, con follow di plenty-pipo tok: “Awa fellow Jews and all of una wey dey stay for Jerusalem, make I explain wetin dey sup; make una put ears for ground. 15. Dis men neva high as una dey tink. Na just nine o’clock for morning! 16. But dis na wetin di prophet Joel bin tok about: 17. “And e go happun for di last days, Baba-God tok sey: I go pour my Spirit on all pipo. Una sons and daughters go prophesy, una young men go…

  • Acts Chapter 3

    Peter Heal Beggar Wey Be Cripple Peter Follow Luku-luku Pipo Tok 11. As di beggar dey wit Peter and John, all di pipo surprise—con run meet dem for one place wey dem dey call Solomon Balcony for di worship-place. 12. Wen Peter see wetin happun, he tell dem sey: “Men of Israel, wetin dey make una surprise? Why una dey look us as if na awa pawa or goodness nahin we take make dis man waka? 13. Di God of Abraham, Isaac plus Jacob, di God of awa papa don raise hin servant Jesus. Una carry am give pipo wey kill am, and una bone am for Pilate front, even…