• Acts Chapter 8

    Dem Show Di Church Pepper Philip Enta Samaria 4. Those pipo wey run komot—preach Baba-God word everi-where dem go. 5. Philip enta one city for Samaria, and he con dey tok about Christ for there. 6. Wen plenty-pipo hear wetin he tok, con see di miracles wey he do, dem listen to wetin he dey tok well-well. 7. Evil spirit dey shout wit loud noise as dem dey komot from many pipo body, and plenty pipo wey paralyze, and cripple—con heal. 8. So dem happy well-well for dat city. Simon Di Evil Jazzman 9. E get one time, wey one man wey dem dey call Simon—dey do otumokpor wit evil…

  • Acts Chapter 9

    As Saul Take Meet Christ Saul For Inside Damascus And Jerusalem Saul stay wit di disciples for some days for Damascus. 20. Naso Saul start to dey preach for inside di worship-place sey—Jesus na Baba-God Son. 21. All di pipo wey hear am surprise—con ask sey, “No be dis man dey scata di pipo for Jerusalem wey dey call dis name? And he don come here to carry pipo as prisoners to di chief priests?” 22. Naso Saul start to dey get pawa more-more, he make di Jews wey dey stay for Damascus surprise—as he dey prove sey Jesus na di Christ. 23. Afta many days don pass, di Jews…